+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

2018 Tough For APC

Lanre Issa-Onilu, spokesman for the All Progressives Congress (APC) don talk say d year 2018 dey tough for the ruling party because dem really see pepper.

Wen Issa-Onilu dey yarn yesterday, he come talk some kind winchi winchi find their way enter the APC wen dem merge for the year 2014 but dem come dive enter the Peoples Democratic Party (PDP) after dem don cause enof okamuka for the party.

He come talk say these people so wen comot from the party arrange themselves as stumbling-block for the APC administration.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM