
Cynthia Ikenna the lawyer to Abba Kyari say na becus say hin get hypertension and diabetics nai make kyari say make dem free am.
Remember say Kyari dey for NDLEA hand ontop drug mata but as e be so court nor even resin am sef.
Even though say the lawyer Cynthia don say doctor report dey wey dey show say Kyari nor well court nor ansa dem.