+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Buhari, Emefiele Don Sitdon To Cool Monie Wahala

 

 

 

President Muhammadu Buhari don meet for close door with CBN govinor Godwin Emefiele, join with Chairman of Nigerian Govinor Forum and Aminu Tambuwal behind.

Dem do the meeting for State House Abuja as many pipo just dey protest for different part of the knotri as dem nor dey see the new naira.

Pipo wey dey the meeting na Chairman of Progressive Governor’s Forum, Atiku Bagudu, Chairman of EFCC, Abdulrasheed Bawa; join with Chief of Defence Staff, Gen Lucky Irabor.

 

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM