+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Buhari Meet Emefiele Again Cus Of Naira Wahala

 

Oga presido Muhammadu Buhari and CBN govinor, Godwin Emefiele, don meet for inner cacos meeting again inside presidential villa for Abuja.

This na the third time wey Emefiele dey do meeting with Buhari privately since how to get the new monie start.

Emefiele nor tok to news pipo afta hin komot from the presidential villa.

As e dey for now dem neva know the resin for the meeting wey this tori dey come out.

 

 

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM