National Basketball Association, NBA, don invite Nigerian musicians make dem come sing for dem all star game for Utah.
Burna Boy, Tems and Rema make headlinfor NBA All star game game for 2023 as dem go sing for the show.
The NBA pregame and halftime pipo wey go perform for the 2023 game for Salt Lake City join Nigerian singers and American artiste Post Malone.
Even Vin Diesel wey act for “Fast X” film nai go welcome fans for the venue.
NBA say dem go still give honor to LeBron James as na hin be the top league leader wey score high.
The event go start by becoming the league’s all-tim scoring leader after the performance at the game that will begin by 6:30 pm Sunday, February 19, 2020.