Driver of BRT Wey Run Enta Train Wey Kill Pipo, Don Land Court

The BRT driver Osibanjo Oluwaseun wey drive the bus wey jam with train for Ikeja and six pipo die ontop then many wound, he don land for Ikeja High Court on Tuesday.

Oluwaseun stand for front of Justice Oyindamola Ogala to face 16 counts charges say hin just karey go kill pipo and how oda pipo come injure join wey the state govimet still bring come.

The Director of Public Prosecutions, Babajide Martins, tnai tell court say the BRT driver no dey careful nai make the pipo die, cus of only he nor troway eye komot from the warning sign he for nor go run enta the train.

He say the driver just put pain for teh passengers bodi inside the bus cus of say he nor dey careful enough.

More gist go drop…

 

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM