The gubernatorial election don finish and dem don call winner for Lagos state, afta that calling Funke Akindele wey act film den come turn to politician don delete all the pinsure and video wey she post for her Instagram about her politics waka.
Funke nai be the running mate of Abdul-Azeez Olajide Adediran aka Jandor the govinorship candidate of PDP for Lagos State.
E happen say on Saturday say Funke lost her polling unit for Ikorodu to Babajide Sanwo-Olu of All Progressive Congress wey don already dey as govinor before.