Gunmen Tiff Lawyer Odje For Warri

E don bust for Waffi as some pipo wey dey karey gun waka upadan don go tiff one lawyer wey dey stay Warri, Dr. Akponudiaga Odje.

Dem tiff the lawyer around like 6:30 on Sunday evening wey hin dey for hin chamber near Warri Main Market.

Even Police Public Relations Officer, for Delta State, DSP Bright Edafe, confimate the mata.

For now the gunmen wey tiff the lawyer never call about the lawyer or wetin dem want.

 

 

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM