
For inside telly vision interview wey Aminu Tambuwal, the Govinor for sokoto state do with TVC, he talk say trutru sokoto nai dey for bakiyard for skool mata nai make hin make skool compulsory for all piken dem.
The govinor say, one way wey still dey epp na the 5k wey the govimet dey always give the parents dey epp put ginger for dem bodi, as that kind money nor dey easy for dem to get.