Komot Obidients, Then See Wicked Govt– Shehu Sani

Foma Nigerian lawmaker, Senator Shehu Sani say Labour Party supporters aka Obidients, dey give APC headache as dem nor dey fit sleep.

Sani on Wednesday tweet say if dem komot Obidient supporters from any political mata, nai he say na tyrant kontri nai Nigeria go just turn to.

Know say LP candidate dey challenge president elect, Bola Tinubu for court as dem call am winner for February 25 election.

Wetin hin write for Twitter na, “If dem say make dem komot those wey dey support Labour Party from Nigeria politics, we go get the peace and quitenes wey we dey find and the wickedness wey we nor want.”

 

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM