+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Make we no stop to pray for peace – Okowa

 

Delta state Governor wen still be the Vice Presidential candidate of the People’s Democratic Party, PDP, Ifeanyi Okowa don ask Nigerians to dey continue to dey pray for peace and unity to stay for the country.

Okowa talk this one for the Thanksgiving wen different churches do together to mark the 2023 Armed Forces Remembrance Day celebration wen take place for Glory House Gospel International Church, Asaba. Okowa for the ceremony raise hand for security officers for all them sey do to fight insurgency and make sure say Naija dey secure for Nigerians

Governor Okowa wen Patrick Ukah, the Secretary to the State Government represent say make people no stop to pray and support officers as na dem be target for attack all the time.

 

 

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM