+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

More videos dey come out against Elisha Abbo

The police don bring out another CCTV video against Elisha Abbo wey be the senator, wen dey represent Adamawa North.

Remember say dem be arrest Abbo for one magistrate court wen dey Zuba base on one-count charge onto say him beat one woman for one sex toy shop for Abuja.

Wen dem start to sodji the mata again on Thursday, James Idachaba wen be the lawyer wen dey handle the case come informate the court say dem don collect another CCTV video wen carry the complete gist of how the mata take happen. He say dem go use am as additional proof of evidence, against the senator.

He come inform the court say the second witness done already balance court, to testify.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM