Music
Musical Videos
Music Gist
- All
- Music

Naija singer Zlatan don drop new vibe wen he call “Omo Ologo”. The jam nai be him second single for 2023 after he release “Let there be Light” wen he take feature Seyi Vibe.The jam still dey trend. Zlatan blend koret afrobeat with hip-hop for this jam. Listen and enjoy! […]

Nigerian sabi skit maker wen still be singer and dancer don drop new song, “Check”. The song na her first song for the year 2023 and na follow up of her last song. Taooma carry singer-songerwriter Liya join body for this one. Listen to this vibe and tell […]

Naija music star Ruger Asiwaju don drop hin song “Asiwaju”. “Asiwaju” na the release after Ruger long-awaited jam ‘Red Flags’ and na follow-up of hin work ‘The Second Wave’ EP. After him Pandamic EP, Ruger con release him EP “The Second Wave” for inside November 2021. Him Second Wave EP show say although […]