+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Nero Fofo – Who Am I?

Naija gospel artist Oghenero Fofo Resse wen every know as Nero Fofo don drop him song “Who I am”.

Na for Warri dem take born Nero and na there hin take grow. He be member od Dunamis International Gospel Church.

Nero start to waka enter music wen he dey small for children choir. As hin take talk am “to give my life to Christ and to be gospel minister nai be the greatest thing wen don happen to me”.

He don write plenty songs and don get chance to work with many gospel artists. He don many people dey receive from God as hin dey minister.Gopsel music dey im body.

The song “Who I am” dey talk of how God creation dey praise am and who we be wen no go fit praise baba God. Na M.chord produce the track.

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM