+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

News

  • All
  • local
  • international
  • entertainment
Succés Masra, Chad PM Wan Contest For President Seat

Prime Minister of Chad wey di military govimet put for di kontri affair Succés Masra, on Sunday say hin wan come out as president of di kontri. Him dey tok e mind afta 6 days wey General Mahamat Idriss Deby Itno say hin too wan be president. Masra na foma opposition leader wey run from […]

Foma Cote d’Ivoire President Wan Contest As President Again

Foma President of Cote d’Ivoire Laurent Gbagbo  wey first get issue about for 2010 about election wey he nor gree cus dem win am, say hin go run again as president for di 2025 election. Gbagbo don first found one party wey be Ivorian Popular Front but pipo come kolet am from his hand wey […]

Niger, Mali, Burkina Faso Form Joint Force Wey Go Fight Terrorist

Di teree kontris for West African wey military don take over power and dey run tins say dem go join power togeda make dem fight terrorist komot from dem region. The three Sahel countries, Burkina Faso, Mali and Niger don dey face many problem of terrorist for di North part of dem kontris, wey come […]

Facebook and Instagram Don Crash

E don hapun Facebook and Instagram don crash for di whole world as pipo nor fit access dem page. Na around 4:32 this evening nai e take hapun as all pesin wey dey use di app for Nigeria nor fit enta di platform. Dem Meta never tok wetin dey hapun but naso di update just […]

No Sign LGBT Law, Ghana Finance Minister Beg President

Ghana parliament don pass bill against LGBT communities but di problem wey dey be say some pipo inside di kontri dey fear say with di way di tin dey go if President Nana Akufo-Addo sign di bill to law e go be double wahala for deadi bodi. Di Finance Minister for e won side don […]

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM