+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

News

  • All
  • local
  • international
  • entertainment
Make Una Come Karey Una Deadi Bodies, Kenya Hospital

Many deadi bodi wey dey for Kenyatta National Hospital inside Kenya dem fit gada all bury if di families nor come kolet di deadi bodi. Wetin di largest hospital tok be say na 541 bodi nai dey for Dem mortuary and most of dem na children. Dem come give seven days to di families to […]

EFCC Arrest Bobrisky Cus He Yeye Naira

Tori dey drop naw say di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, don arrest Idris Okuneye, wey dey call hinsef Bobrisky. Na on Wednesday nai EFCC arrest di man wey dey behave like woman for hin hass wey dey for Pinnock Estate inside Lagos State. Even sef tokpesin of EFCC, Dele Oyewale don confam say […]

9 Students Wey Gunmen Tiff For Ughelli Road Don Get Freedom

Di 9 student wey men of gun tiff along East-west road for Ughelli, Delta State, Police don rescue dem.. On Friday nai men with gun attack di students wey dey travel inside small bus, tiff dem karey go hide somewhere. Di student dey travel dey come from dem skool for Calabar bifor dem enta di […]

Senegal President Show Hin Two Wives To Pipo

As di two wives of Senegal man, Bassirou Diomaye Faye wey go soon be president come out with him two wives, pipo don dey surprise put hand for mouth. Wey dem dey do campaign naso 44 years Faye say hin go bring change for di kontri. Marie Khone and Faye don dey togeda for 15 […]

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM