+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Okoro As Rector For Federal Polytechnic Orogun

 

 

 

On Monday nai Presido Muhammadu Buhari put Dr. Duke Okoro as the Rector of Federal Polytechnic, Orogun wey dey for Ughelli North LGA inside Delta State.

Na Deputy Senate President, Ovie Omo-Agege nai move for the Federal Polytechnic, Orogun, wey National Assembly come gree afta Presido Buhari don sign am.

For Okoro to be the pioneer Rector for the skool, dem really look am for president to gree for am.

Okoro nai be the Director of International Development for Federal University of Petroleum Resources wey dey for Effurun, Delta State.

The news don make Delta pipo dey happy as the Federal Polytechnic, Orogun wan start plus as Dr. Duke Okoro still be the Rector.

Dem come still dey happy as Ovie Omo-Agege fit bring Federal Polytechnic come Delta State.

 

 

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM