+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

PDP Dey Match Go INEC, Say Dem Nor Go Gree

 

 

The Peoples Democratic Party, PDP, plus dem supporters and Atiku Abubakar wey be the presidential candidate don lead road dey go Independent National Electoral Commission for Abuja say dem nor go gree

Reports wey dey come from Arise Tv tok say PDP and dem candidate, all of dem wear black dey say dem nor go gree for the election result of February 25th wey  INEC call.

The pipo wey dey protest say nor be only dem party dem dey fight for but na still for the youths wey come out to vote but no see good result of dem vote.

 

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM