+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Police Don Start Investigation For Akere Motor Spare Parts Market

 

Afta the fire wey Akere motor spare market on Wednesday inside Ajegule for Lagos State, the Police Command don start investigation.

For statement wey the Police Public Relations Officer, SP Benjamin Hundeyin, sign e show say the fire start around 3:00 for early mormor and na officers from Tolu Police Division and the Lagos State Fire Service nai epp off the fire, but one 65 years security man die for the fire.

He say make pipo relax and nor paint pinsure of wetin nor dey.

For anoda side the Labour Party govinorship candidate for Lagos State, Gbadebo Rhodes-Vivour don go see how the market burn reach.

As hin come dey tell the pipo make dem take tins easy and promise say he go build the state well.

 

 

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM