+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Pro-Biafra Militants Attack And Kill 2 Pesin For Oil Vessel Near Cameroon

 

 

Some militants wey dey loyal to one group wey dem call Biafra Nations League, BNL, don go shoot two pesin kpeme wey dey escort one oil vessel near Cameroon river.

Pipo wey use eye take see wetin happen, say an around 4 for early mormor for Idabato subdivision wey dey for Bakassi Peninsula, wey Cameroon dey in charge of nai the attack take happen.

DailyPost come say pipo wey use eye take see say the militants still go attack the vessel wey nor dey move and dem nor even know who get am.

While anoda pesin say dem come dey even try wan burn the vessel.

 

 

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM