
Pipo wey like ball don dey ask the real age of Samuel Kalu wey dey play for Super Eagles after he just join English premier league, Watford.
This one na afta the club show am say dem don sign am with pinchure wey Kalu dey with the new manager Roy Hodgson, naso pipo come dey ask weda hin real age na 24yrs