+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Sekibo PDP Presidential Campaign DG For Rivers Nearly Die

 

 

The PDP Director General of the Party Presidential Campaign Council for Rivers state, Dr. Abiye Sekibo, use luck take run from pipo wey wan kill am on Thursday.

Dem say gunmen wey wear police uniforms nai tear gun for Sekibo Land Cruiser bulletproof jeep for  Rainbow Town inside Port Harcourt, where hin go look the venue wey dem party wan take do presidential rally

Sekibo don confirm the news for interview, hin say he motor finish with bullet and police dey around dey look as dem dey burn the place wey dem wan take do the rally.

“As we dey reach the place, police men wey dey there just dey look the fire dem come open gunshot for my motor. Wey I look the Hilux na police Hilux wey dey attach to govinor of Rivers state.

 

 

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM