+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Super Eagles go jam Sierra Leone for field today

Super Eagles (PHOTO CREDIT: @thenff)

The Super Eagles of Naija go get am hot with the Lone Stars of Sierra Leone today 13th November 2020 for one 2021 AFCON qualifier.

The match go happen around 5pm and na for d Samuel Obgemudia stadium for Benin nia e go for take hold.

Nigeria currently dey top group L with six points after two rounds game wen dem don play.

 

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM