Supreme Court Stamp Adeleke As Real Osun State Govinor

Governor Ademola Adeleke for Osun state nai Supreme Court of Nigeria stamp say bd the real govinor for the state.

As the five member panel on Tuesday dey delivery the judgement dem stand with wetin court of appeal tok say na Adeleke nai be govinor.

Know say na for March nai the the court of appeal for Abuja put govinor Adeleke as the govinor of Osun state.

The three-member panel of justices for the court of appeal say the election tribunal make mistake when dem say  Gboyega Oyetola and  All Progressives Congress dey right for the tok against the govinor for over voting.

But now the Supreme court panel of judges don stamp am say na Adeleke nai the state really vote for.

 

 

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM