The Supreme Court on Wednesday don stop Fediral Govimet and CBN make dem nor force pipo to come change dem old monie N200, N500, N1000 for the February 10 wey dem say nai be the last time.
The seven members wey dey for the court panel nai put the pause for CBN naira policy.
This case dey come afta three states for North wey be Kaduna, Kogi and Zamfara karey the mata go court.