The legal team of the Labour Party don meet with officials of Independent National Electoral Commission for Abuja.
Dem do the meeting for INEC headkwata to take check the electoral materials wey INEC officials use for February 25 presidential election.
The head of the legal team, Dr Livy Uzoukwu, nai karey 60 lawyers go the meeting wey Channels TV show and afta the meeting dem go tok to tori pipo.
Na the video be this wey Channels TV Show.