
The actor Kabiri Fabura wey act for God calling die for December 15, 2021 for cancer wey don dey hin bodi since
Hin get to know say e get cancer for 2020 and since then hin don dey take treatment for Dubai, before he con las las die leave him wife Yolanda ad family pipo.