+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Youths Protest Cus Of Old Naira And Fuel Scarcity For Ibadan

 

 

Some youths and students wey dey for Ibadan, Oyo State nor gree again as dem start to do protest ontop the naira and fuel wey pipo nor dey karey eye see.

On Monday morning nai the youths and students karey the protest go reach the university of Ibadan  gate.

Dem say the resin na cus dem nor like as the new monie and fuel dey give pipo headache for the kontri.

With DailyPost Tori, the we nor go gree pipo block the skool gate, come dey make heavy goslow dey for  the University of Ibadan – Ojoo road for some hours.

The pipo wey dey protest come karey the protest from UI reach Sango, Mokola, and Bodija.

Security pipo come dey guide dem make the protest for nor get kleg.

 

 

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM