+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Minimum Wage Go Soon Come Out For All Workers –President Tinubu

To make tins calm for Nigerian workers and give dem hope, President Bola Tinubu for him democracy speech today, say dem go soon karey di new minimum wage bill go give will national assembly.

Presido come still tok am again say he ready to serve Nigerians, and see say growth and development join with make everytin dey normal for di kontri nai dey he mind.

He say di negotiations between Federal government and organized Labour, dem take am in good faith.

Na still inside di speech nai Presido say dem nor arrest or do any worker anyhow cus dem nor be military wey fit give gbasgbos but he govimet like to do sumtin with peace of mind.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM