Koret news as e dey hot
Beta music wen go make your body kulele
24/7 quality radio
Make sense programs wen go informate you
You be business person?You wan multiply your sales?Oya rush come make we help you tell world wetin you dey sell so your koret customers go buku,no dulling.

The Minister of Power, Joseph Tegbe, don talk say d reports wen dey play say plans dey to increase electricity...

The Nigeria Democratic Congress (NDC) don talk say dem go fit restore the petrol subsidy if Nigerians elect dem for...

The ruling All Progressives Congress, APC, don talk say Alhaji Atiku Abubakar, Mr. Peter Obi, Mr. Donald Duke and Engr...

The Chris Iyovwaye Governorship Campaign Organisation of the Nigeria Democratic Congress for Delta State don call for greater transparency for...

One big name for the African Democratic Congress (ADC), Dele Momodu, don talk say he gather confidence say the party...

The National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) carry out 213 raids and then record 474 new...

President Bola Ahmed Tinubu inaugurate him coalition campaign council on Wednesday then he come tell members to move go all...
The presidential candidate of the African Democratic Congress ADC, Atiku Abubakar, don blast the rising cost of living and insecurity...

The presidential candidate of the Accord Party, Gbenga Olawepo-Hashim, don describe the inclusion of opposition figures for the All Progressives...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM