+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Micheal Effiong
(Egbegba)

Michael Ekemini Effiong aka Mike Mike na ogbonge talkie talkie person wey warri langua dey flow freely him mouth.

He study industrial physics from Enugu State University of Science and Technology. Though him don dey dream to work for radio for a longtime but he enter radio on January, 2016.
Na him dey handle the soji things program and he sabi yarn matas for politics, countri matas, entertainment tori and students matas. One of he characters na to always dey ginger country pippo to stand for deir right.

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM