+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Rwanda Dey Warm Up For Anoda Election Next Month

Pipo of Rwanda don karey dem mind start to wait for di July 15, 2024 general election cus over 9 million pipo nai don register.

Dis election go he di first one wey di kontri go do foe legislators join with president and di campaign start on Saturday.

Many pesin come out for presidency position but dem disqualify some cus of say dem don go prison bifor and others sake of document wey nor folow.

As e be now, na President, Paul Kagame nai dem go vote for with opposition Frank Habineza and Philippe Mpayimana wey folow am contest for 2017.

If Kagame win di election again nai be say he go be President for di next five years according to wetin di 2015 change constitution of Rwanda tok

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM