+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Cameroon Soja Shoot 14yrs Die Cus Of Bribe

Tension high for western region of Cameroon on Thursday as di pipo for Santchou Dschang go block road road cus of one soja wey kill one small boy.

Di road wey dey link Menoua Division and Douala for Littoral region say dem must see di head of di soja wey kill small pikin cus di parents nor gree give am bribe.

With wetin local tori for di kontri tok, di soja start to vex wey he ask di 14 yrs boy papa and mama to show proof of say na dem get di bicycle wey dey di car.

As dem still dey tok bifor dem know, di soja don karey gun face moto, na so di bullet touch boy and die instantly.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM