+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

I Pledge To Support Nigeria Re-election To FIFA –President Tinubu

President Bola Ahmed Tinubu don show he strong support for Nigeria make dem go for di re election to FIFA Council bodi wey be di main place where dem take dey make decision for di organization.

Di pesin wey dey wan rep Nigeria nai for FIFA governing council nai be Amaji Pinnick foma NFF president.

Na for statment wey President Tinubu send thru him Special Adviser on Media and Publicity, Ajuri Ngelale tok yesterday nai he take say he use him full chest support di move.

Pinnick don be dey for FIFA Council for 2021 with other 37 members wey dey sitdon discuss serious mata for di organization bifor he come resin to back again

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM