+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Ndume Na Front and Back Cutlass – Ex-Minister

One foma senator, Daniel Bawal don say make dem look Senator Ali Ndume well cus he don dey use youths for he LG against am and dey even stand with dem for di protest.

Wetin di foma lawmaker tok for X be say Ndume dey use bad belle folow am cus he tell am say he na front and back cutlass.

But with information wey Bawal tok say hin get, Ndume don karey many youth say make dem go do press conference to tok bad against am.

And even bifor dis protest wey dem dey plan to wan to plus di press conference, last week nai Bawal say he get message wey dem dey threaten to kill am.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM