Afta Nigeria govimet and Organized Labour don gree say na N70k go be new minimum wage, Presido Bola Tinubu has just put he signature to di bill.
Na for inside Presidential Villa for Abuja nai Presido take sign di bill with National Assembly members, join with other pipo wey stand dey look