+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Niger Don Chase Ukraine Komot Bodi

Republic of Niger say dem nor get any tin to do with Ukraine again cus of di way di oyibo kontri dey support terrorist group wey come make sojas die.

Tokpesin of Niger military govimet, Amadou Abdramane, say half of di sojas wey die na Wagner mercenaries.

With di way tin come turn on Tuesday nai Niger say dem nor wan see Ukraine again dis one na two days afta Mali don porchu Ukraine.

Abdramane say di junta govimet nor dey happy with wetin Mr. Andriy Yusov, di tokpesin of Ukraine Military Spy Agency yarn and di kontri even deny am say dem nor look well bifor dem tok.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM