+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Delta Go Soon Pay New Minimum Wage — Oborewori

As mind don dey dey ready to pay di new national minimum wage, Delta state govimet don tok through di Commissioner for Information for Delta State, Dr. Ifeanyi Osuoza, say dem don dey plan to pay di wage.

Na on Wednesday for Asaba afta dem do state executive meeting finish nai Osuoza take tell tori pipo.

He say Govinor don tell di Seketary to di State Govimet (SSG), Dr. Kingsley Emu, and di Commissioner for Finance, Chief Fidelis Tilije, make dem finalize tok work NLC concerning di new minimum wage.

The Commissioner come still say dey resin pipo wella especially those wey be youths cus tins nor really easy with pipo.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM