+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Court For France Sieze Teree Nigeria Plane

Teree Jets wey Nigeria get, court for France don karey am give France and Switzerland.

Di resin why dem take di plane from Nigeria hand na cus of one business wey Ogun State do with one Chinese company Zhongshan.

Bifor court even give order make dem seize di airplanes dem bin dey do maintenance for different places.

Di name of di jets na Dassault Falcon 7X that one dey for Paris-Le Bourget airport, then one Boeing 737, and anoda Airbus 330, wey dey Basel-Mulhouse airport for Switzerland.

To make tins easy since di $74.5 million wey Ogun State dey own Zhongshan dem never still pay nai court karey plane give dem.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM