+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

NLC Gada To Resin Why Police Call Dem Presido

Nigeria Labour Congress (NLC) dey do meeting for Abuja to tok wetin make police go invite dem presido.

Around 8:00 nai dem start di meeting with di National Executive Council (NEC) for Olaitan Oyerinde Hall wey dey di Labour House so that dem fit tok di allegation wey police put for Joe Ajearo head say he dey give moni to terrorism.

Na di Seketary General of NLC, Emmanuel Ugboaja, nai send di notice give all di heads of affiliates and stats chapters say make deme find dem way dey on ground.

Yesterday for nite nai police headquarters send invitation to NLC President Ajaero say dem wan see am by 10:00 dis morning cus he hand dey for criminal tins, dey give moni to terrorist, yahoo yahoo, divert moni, and other bad tins.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM