+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Give My Dauta Belle Bifor You Think Marriage — Ghanaian Presidential Candidate Tell Men

Presidential candidate and founder of Liberal Party for Ghana, Kofi Akpaloo, don tok wetin pipo wey want hin dauta hand for marriage suppose do first bifir hin gree.

For radio interview nai Akpaloo take tok for Accra say di only way hin go resin any man say he serious to marry him pikin na say di man give di dauta belle.

Di politician say di resin na say he wan check weda di man go dey man enough for marriage to take care of him pikin.

He even say di dauta go get belle, born finish bifor di man go see list of marriage cus he nor want where he dauta go marry finish come dey waka find belle to born pikin.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM