+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

NNPCL Nor Karey Fuel From Our Refinery — Dangote

Public message nai Dangote dey send give pipo concerning one news wey waka say NNPC don go karey fuel from Dangote Refinery and dey sell am for N897 for one liter.

But according to Dangote Group Chief Branding Communications Officer, Anthony Chiejina for statement on Thursday say that news nor be true.

Dem say nor be true say NNPCL come karey any fuel from dem refinery as demsef nor even get power to put price for fuel cus tok with NNPCL sef never finish.

Chiejina come say normally all oil marketers know say price of petrol na govimet dey run am so Dangote nor fit sitdon use head dey put price for fuel.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM