+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

NEDC Get Approval For Electric Motors For Nort East

Presido Bola Tinubu don give go ahead to di North East Development Commission, NEDC, say make dem bring electric motor for North so that transportation problem go reduce there.

Di commission say dem wam still put 5KVA or 10KVA solar grid, wey go epp supply gas for di region as dem dey bring di electric motor and keke.

Dis information na from di mouth of General Paul Tarfa, wey be Chairman of di Commission nai yarn am afta meeting with VP Kashim Shettima for Presidential Villa on Wednesday.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM