+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

VIO Stop To Seize Pipo Motor For Road, Court

Federal High Court for Abuja don tell Directorate of Road Traffic Services aka Vehicle Inspection Office, make dem quickly stop to dey tie pipo motor for ground.

Na Justice Evelyn Maha nai give di jorjimet afta Abubakar Marshal, wey be human rights activist and public interest lawyer karey di case go court.

Court say as VIO dey karey heap moni and other tins for pipo wey dey move motor for road, e nor good as e nor even follow di law.

So for October 2, 2024 nai Justice Maha, agree with di lawyer say make VIO officials nor ever resin am to stop, seize or even kolet moni from any motor pesin hand for road.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM