+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Youths For Port Harcourt Ask NNPC Wetin Dey Delay Refinery Production

Kwestun don dey plenty about how stakeholders wey dey involve for Port Harcourt refinery and Nigeria National Petroleum Company Limited, NNPCL, nor dey do anytin to start production for di refinery.

As Niger Delta Youth Network, NDYN, dey tok how e be dem for mind, dem say cabal nai dey behind di whole mata and wan just chop clean mouth to make di region suffer for notin.

For statement wey NDYN group tok thru dem convener, Dakuku Francis nai dey ask make NNPCL come tok wetin really dey hapun cus dem don dey hear mata say stakeholders dey plan to wan use Port Harcourt refinery as blending company.

Nai di youth come tell Mele Kyari di Oga of NNPC to tok mata now cus dem wey dey for di region nor fit dey suffer for wetin dem get as mata don dey waka upandan.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM