+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Govinor Aiyedatiwa Don sack Aide Cus Of N30m Bribe From Wood Sellers

One bribe audio wey Govinor Lucky Aiyedatiwa, of Ondo State don find way to di Govinor afta di Special Assistant on Forestry (Central Senatorial District) dey tell wood sellers make dem bribe am.

Adeboye Taofiq Ewenla, nai be SSA aide on Forestry, to di Govinor but he come tell timber sellers to pay am N30 million or dem go porchu dem komot from di forest and say na di state govinor nai give di order.

As di wood dealers hear di demand and di way Ewenla take dey threaten dem, nai dem say dem must protest di mata come outside.

As mata fly reach Govinor ear, nai he send him Chief Press Secretary, Ebenezer Adeniyan, on Wednesday to investigate di mata but sharply sack Enwela and put anoda pesin. Then all di others wey dey for di forest reserve na to still check dem ways too.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM