+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Court of Appeal Bring Back Martins Amaewhule As Rivers Speaker

Di speaker wey dey get problem for Rivers State Martins Amaewhule nai court of appeal don stamp say nai him be di confam speaker for di Assembly and make govimet pay N500,000.

Dem bin karey Amaewhule’s leadership go court nai court say any moni and budget wey Govinor Siminalayi Fubura don spend for di back of di speaker, make he return am.

Court discharge di case say he nor get head and tail then say dem nor like the way di govinor nor dey obey wetin court tok and karey Edison Ehie as di speaker.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM