+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

I Must Appeal High Court Order, VP of Kenya

Di Deputy Presido of Kenya, Rigathi Gachagua wey dem porchu from position don dey go appeal jorjimet say di teree judge wey sitdon for di proceeding nor suppose to.

Na di lawyers of Gachagua wey John Njomo lead nai say di Deputy Chief Justice Philomena Mwilu over do cus she go out so teree judges and normally nor be her right na di Chief Justice for di kontri nai get di right.

Bifor di appeal di one teree judge panel don say wetin justice Mwilu do no bad cus di Chief judge even say she get di right for some kind case to wey just come up.

Even with that one Gachagua belle still dey bitter as he dey beg di Court of Appeal to tell High Court make dem nor resin di proceeding until dem look am well in and out.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM