+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

‎Akwa-Ibom Deputy Govinor Pikin Don Die

Tears don hapun for Akwa-Ibom State again just few months afta Govinor Umo Eno wife die, di Deputy Govinor, Akin Eyakenyi don dey cry too as her daughter don die too.

‎Tori get am say di deputy pikin wey be Blessing dey born for hospital for Port Harcourt wey problem come start nai lead to her kpeme.

‎Govimet officials, politicians and different pipo don dey tell di family sorry.

‎Di bad tin be say Blessing just marry seven months ago bifor she come dey die so.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM