+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

45 percent of Naija girls dey born before 18 years – World Bank

The World Bank don talk say 45 per cent of girls for Nigeria dey give birth before the age of 18.

Na the World Bank Country Director, Ndiame Diop nia drop dis update for the National Conference on Girls’ Education and Empowerment wen hold for Abuja on Tuesday.

Wen Diop wen the World Bank Deputy Country Director, Taimur Samad represent yarn for the conference wen dem tag “Effective Partnership on Girls’ Education: Out-of-School Children Education for National Development,” he come talk say “more than two-thirds of girls for Nigeria dey drop out of school before junior secondary school.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM